CEENOTE Your Note of Exam and School Update...

UPDATE: Our Neco and Waec Exam Runs Payment is on, CeeNote is 100% Legit (Invite Your Classmates,Friends Here)

PAYMENTS FOR OUR EXPO ENDS FRIDAY 16TH


  • Lyric: Falz – “Sweet Boy”

  • Falz – Sweet Boy Lyrics

    [Intro]
    Wi-wi-willis gidem

    [Pre-Chorus]
    See person pikin see as he fresh
    If you see am dey come give am respect
    All white agbada check the Rolex
    If person think am too much person go vex
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking

    [Chorus]
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy (Fresh guy)

    [Verse 1]
    Look at how am fly in my fresh swag
    look at how I shine with no recipes
    Always on time like the first flight
    but I make am squeeze high when I check time
    Oh boy, on the air gon, pour me water
    you know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)
    Sweet boy association I’m oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha

    [Pre-Chorus]
    See person pikin see as he fresh *fresh*
    If you see am dey come give am respect
    All white agbada check the Rolex *check the Rolex*
    If person think am too much person go vex
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking

    [Chorus]
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    [Verse 2]
    Look at all the moves I dey give them
    Look at all the nudes in my dm
    Sweet chocolate boy, he is so damn fine
    She wan know wetin I rub to make the beard shine
    Wait make I step in the place, girlies go crase
    Isn’t why your chief bridesmaid giving me face?
    Why you sister no just wan give me the space? (Oh my God)
    Na dem Dey rush us, we no really dey chase

    [Pre-Chorus]
    See person pikin see as he fresh
    If you see am dey come give am respect *give am respect*
    All white agbada check the Rolex *check the Rolex*
    If person think am too much person go vex
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking
    See sauce dripping, liquor sipping
    Chicks want booking but I get them on looking

    [Chorus]
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy
    Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

    Related Posts:

    No comments:

    Post a Comment

Ads; Click Here Now to See How to Make Cool Cash Here in CeeNote.com.ng

Contact Mr.solution
| wakagist|